UNYI ỌTAKADA OJI INTANẸTI e-Watchtower
UNYI ỌTAKADA OJI INTANẸTI
e-Watchtower
Igala
Ẹ
  • Ẹ
  • ẹ
  • Ọ
  • ọ
  • Ñ
  • ñ
  • BAIBUL
  • AM'ỌTAKADA
  • UJEJU
  • w23 January
  • The One Wey We De Study

Ifidio du d'emi n.

Agba, i che n'ẹñwu ki ma ch'eju-wñ n ki wa che alu k'ifidio-i ache ki bi.

  • The One Wey We De Study
  • Ọdọgọ Ide Kia D’Ojanẹ Jihofa Kpogo (E Ku Ma Kọchẹ)—2023
Ọdọgọ Ide Kia D’Ojanẹ Jihofa Kpogo (E Ku Ma Kọchẹ)—2023
w23 January
Watchtower Wey We De Study, January 2023.

The One Wey We De Study

JANUARY 2023

WE GO STUDY-AM FROM: FEBRUARY 27–APRIL 2, 2023

© 2022 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania

OUR YEARTEXT FOR 2023 NA:

“Everything wey you talk na true.”—PS. 119:160

We no de sell this book. We de use-am help people learn wetin dey inside Bible. And we de support this work with any contribution wey people give from their heart. If you want support this work, abeg go donate.jw.org.

All the Bible verse for this book na from New World Translation of the Holy Scriptures. If we use any other Bible, we go write the name.

PICTURE FOR FRONT COVER:

People wey them train to copy the part of Bible wey them use Hebrew language write, sofri copy-am so that mistake no go enter (Check study article 1, paragraph 5)

    Igala Publications (1996-2026)
    Dufu
    Gwudu
    • Igala
    • Du Kpuchẹ R'onẹ
    • Alu K'u Na Tene Ki Dẹ
    • Copyright © 2026 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • Ẹñwu K'ẹ Ma Tak'ẹ Du Chekwu
    • Ọna Ku Ma Ad'inabali Onẹ Chekwu Le
    • Ọna K'ẹ Tene Ku Ma D'inabali Ki Lugbo Ẹñwu K'ẹ Che Emi Chekwu Le
    • JW.ORG
    • Gwudu
    Du Kpuchẹ R'onẹ